Post by Fred Precious (@Deracus)

Hmmmm🙄
You slept with a mad woman??
Oga carry your cross ooo 😂😂😂
Some people just get mind dey knack mad person omo. Just make it legal already😂Congratulations oko werey 😂😂

Hmmmm🙄
You slept with a mad woman??
Oga carry your cross ooo 😂😂😂
Some people just get mind dey k...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Fred Precious: You don finally price market 😂😂
CalmWithMama: Go and pay her bride price. You think say she no dey wise abi
Omoniyi Abiola: That is your hashtag congratulations 🎉 mad husby
Emilola Olalekan Daniel: Awon iwa wéré too much for some guys Sha... Na wa oo
Maureen Obi: "Oko werey" got me rolling on the floor 🤣
PRETTY NDAANU LOT: oga go marry her
Zinny: Go marry her nii
Plot with Tundun: Dem no dey put mouth for husband and wife matter 😂😂
Chi Ekpunobi: Sleeping with a mad woman?
Could be for Ritual