Post by Abraham Joy (@Abrahamjoy)

My biggest fear now
Make loan app no catch me๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ make una help me o what are family for ehnnn my LekeeLekee Family ๐Ÿ˜ฉ#LekeeLekee #Trending #Viral

My biggest fear now
Make loan app no catch me๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ make una help me  o what are family for ehnnn my L...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Ramat Onize Suleiman: Sha collect 3 million and gimme some, to support you in case they come๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
D~BIMPS: Lols come hide for lekeelekee
Musa Odo Joseph: You just exposed yourself, I'm one of their recovery agent ... I don track your location ๐Ÿฅต๐Ÿฅต
Kamcee: You fit come hyd for here space dey plenty ๐Ÿฅฒ
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: You didn't tell us when you collected the loan neither did you share the money
You might have to pay the money back by yourself my sister
Ogochukwu ๐Ÿ’œ: Hahaha loan abegoo no come here catch our lekeleke queen
Queen Nasa: Lol, na him be saying we planty for here oo
Ebuka Wisdom Ifeji: If dem catch you, just catch dem back. No need to thank me, don't mention๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚