Post by Ivy's corner (@Yvonne)
Bros/sis oya comot that little 20k for your account take yourself out.
Life nah once ooooh,today nah Sunday no sit down for house dey think ooooh.
Get up,dress good and step out you fit meet your destiny helper self you can't tell🤪🤪😜😜
By the way come join me my LekeeLekeefamily,mini brunch 😋
#LekeeLekee#Trending#Trending#Viral
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Queen Nasa: Pls drop location
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: Keep enjoying yourself my sister
Omotoso Taiwo Yemi: On one condition, if you will be responsible for outing till 5th of next month
Maureen Obi: Lemme go and do small oblee from my savings
Maureen Obi: @Yvonne I'm taking this your advice very serious.
Who's in let do small oblee... bills on me
Who's in let do small oblee... bills on me
RT. Comr. Hayatu Deen: If I use the 20k and I no meet destiny helper will you give it back to me?😜
Emilola Olalekan Daniel: Na person wey get money dey go this kind place oo... I no dey do pass myself abeg.
Emilola Olalekan Daniel: Na person wey get money dey go this kind place oo... I no dey do pass myself abeg.
Cruzita: Abeg make I follow you next time
Omoniyi Abiola: It very necessary ooo