Post by Onuagwa Chika (@chyangel4u)

Happy Sunday lekeeleke family, Na egusi soup and swallow I want chop today ooo, make una come join me ooo

Happy Sunday lekeeleke family,  Na egusi soup and swallow I want chop today ooo, make una come join...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Onuagwa Chika: There's love in sharing indeed
Felix: Happy Sunday ooo, just keep the egusi warm because once I locate your address, swallow no go reach anybody again. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Plot with Tundun: My favourite swallow and soup ๐Ÿ˜‹
Comfort Benjamin Ugochukwu: Enjoy yourself dear, looking so yummy
Joy&raph: Na my best combo be this o
Makiss kitchen: Just comot d fufu , I dey come with garri
RNM Gift: I'm coming with an extra Eba
King Solomon โ˜๐Ÿพโญ๐Ÿ‘‘๐Ÿค: That's my favorite I like it ๐Ÿ˜
Chioma Okoye E.: Enjoy yourself jare, belle no dey talk wetin em chop ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚