Post by David Onyedikachi (@Mazi_)
Since weh I sign up as gym instructor.
I just dey enjoy up and down. πππ€

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Miss Annabel Ossai: Make your thing no go burst your Nika ooπ€
Dr.Handsomeπ: Things on things my bro π₯²π
Etiko Abideen Babatunde: u dey instruct all parts of the body well done
Joseph The Dreamer: I pity you, brother π AwΓΊf dey tear pocket o! Your body go tell you.
Blessing Emmanuel: Make the husband catch u
Paul Foxxman: Chaiii....π€¦I just dey find where dem go fit carry you after the beatings finish π€π
If God wan con catch you, make her husband come be Army General,
Haaa......π€You go confess sins wey you never ever Commit for your lifeπ€£ππ€£
If God wan con catch you, make her husband come be Army General,
Haaa......π€You go confess sins wey you never ever Commit for your lifeπ€£ππ€£
Cruzita: God will help u oooo
π€£π€£πππ
π€£π€£πππ
Cruzita: Them go soon beat you blue and black π€£π€£ππ
Comfort Yako Asala: When her husband show face, no forget to call me as witness.
No be today you start this kain thing ππ€π«£
No be today you start this kain thing ππ€π«£
Adeyemi: Nowβ¦. Iβll no longer be your friend πππβ¦
Is this your definition of enjoyment?
Iβm running away from you
ππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈ
Is this your definition of enjoyment?
Iβm running away from you
ππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈππΌββοΈββ‘οΈ