Post by What's Trending (@queenD)
*You no get møney, you dey follow rích man pikin dey smókè, If una craze now dem go fly them go abroad, you go come dey pursue us for market 😒*
#LekeeLekee #Viral #Trending

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
CSO intl: The message deep
Danny Angbashim: Rich or poor one should refrain from doing that which is bad.
Rehabilitation of substance abuse victims hardly ever restores them fully.
Rehabilitation of substance abuse victims hardly ever restores them fully.