Post by Prisca Wendy Ekeh (@FineChina77)
Before i go dey hear...."Wendy you have changed,it is because you now have money"
YES OOOO my dear๐๐
#Funnypost#Lifestyle#LEKEELEKEE#HAPPINESSISFREE

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Prisca Wendy Ekeh: I no sabi pretend....make una get use to me like that๐๐
Rejoice Obiageri Ibe: Suffer sf Dey change person please change by all means
Omotoso Taiwo Yemi: Let the money change you to good and better man
CSO intl: Speaking the truth
Deraa: Money go too change me ajeh๐น