Post by Prisca Wendy Ekeh (@FineChina77)
This is one of the reason people dont like to gossip in my presence😂
I hate that "Them say,she say,i talk say,wendy dey there and she talk say"
Is a NO NO for me....as you dey talk that person must hear am from your mouth...
Cause you cant be a coward and be stupid at the same time😂😂

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Blessing Bassey: Trust me, them no burn my mouth for small 😂😂😂
unit Shadrach (TST): i no really care about them
because they no go fit talk am for my front only my back
because they no go fit talk am for my front only my back
Ebuka Wisdom Ifeji: Me sef no like gossip at all.. once you are close to me and I noticed that you gossip a lot, I distance myself immediately✅
Licia Gyang: And you must talk wetin you talk for the person front oo
Why I don't keep friends sed
Why I don't keep friends sed
Ibukunoladunni: Ahhh. U dey scatter group b that😂
Uncle Jay 🇳🇬: Let me gossip this small one with you:
Dem say Tinubu dey fear to go US...
Dem say Tinubu dey fear to go US...
Omoniyi Abiola: I go denial am 😂😂😂😂
Obi Chisom: What if the person deny 😂
Izuchukwu: Gossipers wey no fit gossip money enter my hand should not near me
Ivy's corner: 😆 🤣 😂