Post by Chidera Success Awuzie (@ChukwuDeraAwuzie)

Omo!! Man wey sabi press money na everything and more🤣🤣🤣 no matter how much you make your own money, your man money dey sweet.

Dear God, pls bless me with a Good man who is a giver, intentional and family oriented..

You can marry a rich man but very stingy... As a dangerous giver I am, help me to marry my kind, as I pray so shall it be 🙏🙏🙏

Omo!! Man wey sabi press money na everything and more🤣🤣🤣 no matter how much you make your own mon...

0 likes · 0 comments · 0 shares