Post by Ibukunoladunni (@ibukunoladunni)

Abeg business owners, make una no vex. 😭

Which one be Blood of Jesus Enterprise?

I just dey imagine person , β€œMama, help me buy Maggi for Blood of Jesus!” Na only Nigeria business names dey put person for unnecessary talkπŸ€¦πŸΎβ€β™€οΈπŸ˜‚

What other funny names have you seen?

Abeg business owners, make una no vex. 😭

Which one be Blood of Jesus Enterprise?

I just dey imagi...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

O.T.I.D.I: And the settings sharp ooo
Plot with Tundun: Dem dey sell blood of jesus for there na πŸ˜‚
Chinenye: Na so naaa
Make him blood take over the bussiness
Mbe Favour Ugomma: If God Na man him for dey give some people better knock πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
marvelous: lol πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ inukwa osino gini πŸ˜†
Jennifer Ogechi Agu: So market go sell we nau
David Onyedikachi: honestly Nigerian business names can be so funny, that Maggi example really got me laughing
Oluwatoba Omolara Oyewumi: Don't let us judge my dear
Grace & Stories Studio: πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ β€œMama, abeg help me buy Maggi for Blood of Jesus” β€” see how the sentence alone fit cause confusion! 😭🀣 Na only Nigeria you fit see business name wey go sound like prayer point. πŸ˜‚πŸ™πŸ½
Churdest: We no well in this country πŸ˜‚