Post by Plot with Tundun (@-Tundun5)
Mtn and airtel network wan send me back to village ๐ข๐ข
#LekeeLekee
#Trending
#feed
#Viral

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Emilola Olalekan Daniel: No be only you oo... Especially that werey MTN network... I don tire for them aswear
Francis: Like ehhee the thing is too much
Felix Odine: I swear I think say na only me that thing dey do ooo
David Onyedikachi: The way these networks frustrate eh ๐
Is so annoying ๐ค
Is so annoying ๐ค
Grace & Stories Studio: ๐๐๐ Abeg no go yet ooo! Make MTN and Airtel first settle their quarrel before they send us all back to village. ๐ญ๐คฃ๐ถ
Obi Chisom: It's as if they are using straw to suck the data.
Idika Ifunanya Blessing: How can I consume 6gd in two day's ..they after our life's oo
Seun: Let's join hands together and beg these people , they are waging warrrr against us
Star guy: Me wey my data dey expire before, now I fit use 1.5 Gb within 9 hours
Cruzita: That's what they are doing now ...theirs them