Post by Isaac Osagie (@happy_osagie)
if you sabi date guy wey no get money send me a DM abeg am tired ๐
This one non be meme ๐ฉ

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Licia Gyang: Wetin you sef dey do wey make you no get money??
Ehh fine boy
Ehh fine boy
Jennifer: You are on your own๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Theresa Michael: na stone we go chop abi?