Post by Oladipupo Janet Aderonke (@Ronijay_94)
Make person wey dey work dey fear to buy greek yogurt and Turkey ππ
Omo this country ππ
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Omoniyi Abiola: Country don red finish
Uncle Jay π³π¬: Even tiger nut drinks and parfait... we go dey prepare am for house now...
Amara AlexisπΈππΈ: Nah God go help us no be small
Oluwajide Oluwatumilara: I tell you, This country is something else.
D~BIMPS: It means working like lion eating like ant
Ibukunoladunni: Omooo. If u try am . You go regret am o
MafoB: Them still even get turkey for Naija markets? I even forgot there is a meat called Turkey o
Obiageli: I no just like parfait, Greek yogurt
But turkey is my favorite
But turkey is my favorite
PRETTY NDAANU LOT: So which people supposed buy na
Cruzita: E no funny ..but that's the truth ...