Post by Kings Nation (@kingscruznation)

No be juju be that #Kingsnation #LekeeLekeeFamily

No be juju be that #Kingsnation #LekeeLekeeFamily

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Esco Bar: No be lie sha
CSO intl: No gree for them this time ooo
Dordiase: Those over spiritual brother wen always draw trouser reach belle and their belt they run around their waist 2times. na him work 🤣🤣
Chukwudi Onwuelingo: I wonder o..
Na prayer I wan chop?🤷🏽‍♂️
Betartalktv: You dey mind them ?🤣🤣🤣
NWADIX: Ahswr bro 🤣🤣🫰
Samuel (Ottah) Janeth Gift: Omoo...God get a lot to judge oh
Kosis Diaries: The thing tire me my brother
Chinenye: Lolz
Who dey hide am
Segun Happy: 😂😂you never see anything 😂 na only fake opportunity or the one wey go favour them with referral benefit naim dem dey share.