Post by Benita Dera (@pretty_benita3)
> ⚠️ THAT "7 DAYS WHITE" CREAM — SEE WETIN E DEY DO FOR BODY 😳
>
> My sisters, no be hate — na truth:
>
> 👉 Skin go thin like pure water nylon — small scratch e go tear
> 👉 Dark knuckles, dark knee — face light, hand black
> 👉 Stretch marks for breast & laps wey no dey comot again
> 👉 Sun go dey burn you, pimples full face
>
> INSIDE BODY:
> 👉 E dey spoil kidney & liver
> 👉 Period fit scatter, belle & face go swell (steroid)
> 👉 Bone go weak
>
> If e talk "mix 3 creams, white in 7 days" and no NAFDAC number — ABEG RUN! Na steroid + mercury + hydroquinone.
>
> You want clean, glowing skin without bleaching? Comment "GLOW" 👇 I go drop safe routine for evening.
>
> Share to your sister wey dey mix cream — you fit save her skin 🙏
> Follow @LekeeLekee for health wey everybody fit understand.
>
> #BleachingCream #SideEffectsOfBleaching #SkinHealth #NaijaWomen #PortHarcourt #LekeeLekee
> _For awareness only, see dermatologist if skin don damage

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Before using any cream because it promises “white in 7 days”, check what you’re actually putting on your body. I think our body deserves better
Thanks for sharing