Post by Papi_J (@JaeY)

So @charlie_pyper and his tech team expect me to wake up in the morning, a typical African man wey get home training with Naija blood running inside my veins.... and NOT greet my people GOOD MORNING?🙄

Abegiii.....

GOOD MORNING o my beautiful people. How una dey?

It's a rainy Wednesday, go out there and succeed beyond your imagination.

God gatch your back!

@adeyemitalabi avoid me😏😒🙄

#TableShaker💪
#LekeeLekee
#Trending

So @charlie_pyper and his tech team expect me to wake up in the morning, a typical African man wey g...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Leslie: Good morning to you
Ifenze Ifunanya: Good morning
Wuraola: We no fit forget our home training ooo
We go still greet ourselves 🤣🤣
Happy morning from the side
NWADIX: Good morning to you boss , yh it's a rainy day out here buh I'm good just indoor didn't go to work today
Adeyemi: Mtcheww….
Until I come your gate come knack something for your head na that time you go realize say the fact say e be morning for your own end no mean say na morning for everybody time for the world…(38 time zones ‼️)
You dey greet internet “yen.. yen..yen..😠😬😬..Good morning “
Good morning ko… Gl...