Post by Papi_J (@JaeY)
Una gumorin o....
See screw from h3ll that punctured my tire as I drove out of our estate.
Who did I offend bikonu?🤷♂️
Abi na people wey I block yesterday?🤔
God pass una o!
#TableShaker💪 #LekeeLekee #Trending

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Chinecherem Marycynthia Ifechukwu: Ahh!!
Mild Uchenna: This one is massive oooh. Sorry for the delay jare.
Danny Angbashim: 😊Ha! I know tyres pick nails and sometimes remain in place for weeks without disrupting the car's movement.
But this one giant nut and bolt! E be like say na village people true true o🤓
Just bring one fowl make I go appease them on your behalf 🕺
But this one giant nut and bolt! E be like say na village people true true o🤓
Just bring one fowl make I go appease them on your behalf 🕺
Nwoko Hilda: This kind strong and mighty something
Lekee Naija: This one na from the unknown
Mummy G. O: You did not successfully block your village people 🤣🤣🤣
LekeeLekee User: Oh mine sorry about that Sir P..
It can be painful honestly.
It can be painful honestly.
Adeyemi: See how your guilty conscience dey chase you up and down 😂😂😂
Now I’m happy and my joy is full😂😂🤣🤣
Now I’m happy and my joy is full😂😂🤣🤣
Lynn K: Do not block them again oo. Pele