Post by Adeyemi (@adeyemitalabi)

GUYS! I have one HAWTTTTT gist for you! πŸ”₯πŸ”₯

But my mutuals' comments and new followers page don pile up, and I never even reply una yet. So abeg, give me small time to clear everything. πŸƒπŸ½β€βž‘οΈπŸƒπŸ½β€βž‘οΈπŸƒπŸ½β€βž‘οΈ

E fit take me a day or two, BUT whatever happens I MUST drop the gist after, else I no go fit rest! πŸ˜‚πŸ˜‚

Make una no go anywhere o. Hold your popcorn, drink water, and wait for me. πŸΏπŸ‘€

I dey come! πŸƒπŸ½β€βž‘οΈπŸƒπŸ½β€βž‘οΈπŸƒπŸ½β€βž‘οΈ

GUYS! I have one HAWTTTTT gist for you! πŸ”₯πŸ”₯

But my mutuals' comments and new followers page don pi...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Engr: We dey wait. Na your gist dey make my day.
Chi Ekpunobi: Waiting for the gist Mama
Azagba Grace Onyeka: We are waiting patiently
Adesanya Ayotola: Gist wea you never drop you say make we hold popcorn and drink water, wetin we go come use hear the gist.....
EMRYS_08_Evolves: I dey gidiba πŸ˜‚πŸ’ͺ
Papi_J: Better don't keep me hanging or.....
Cruzita: No problem we dey wait ..
I just followed you now
Blessing Emmanuel: Ok, waiting
King's view: Waiting.... 😴 πŸ’€
Omotoso Taiwo Yemi: Give it to us today, you want to give us Blood Pressure, find time for the other things - we are waiting for you today, if not na Our President go settle the matter