Post by Kamcee (@Wish_Kamcee)

If no be for transport fare, some of us for don dey in a serious relationship by now. πŸ˜‚πŸ˜­

If no be for transport fare, some of us for don dey in a serious relationship by now. πŸ˜‚πŸ˜­

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Kamcee: Ma and my heaven baby 😫
Dr.Handsome🌚: How nau πŸ˜‚
Paul Foxxman: Abi o πŸ˜‚ Babes wan choke pesin wit billingsπŸ€£πŸ˜‚
OJ | 9jaBrouhaha: To the gender scammer, hope una dey hear
LOPPERKEM 🫟: Not true actually
Felix: Na transport fare dey expose plenty potential relationships, because sometimes love dey ready but logistics no gree.