Post by MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE (@MrMAN001)
DANGOTE REFINERY IPO don land o! ๐ณ๐ฌ๐ฐ
525 Naira per share - YOU FIT BUY? ๐
Africa's biggest IPO ever! 4.1 BILLION shares!
Minimum na just 10 shares = โฆ5,250 you don become refinery owner ๐
Make we reason am:
You go buy?
A. YES - I go buy now now, future money! ๐
B. I DEY OBSERVE - Make I see how e go be first
C. NO - 525 too cost, I no trust
Me: Na A! Even if na 20 shares, at least when fuel price rise, my own share go rise join ๐ญ๐
Oya drop A, B or C + WHY for comment ๐ Make we argue Small ๐๐๐ฏโค๏ธ
Tag person wey suppose buy for you!๐คชโค๏ธ
#Lekeelekee #DangoteIPO #NaijaInvestment #525PerShare #MakeMoney #NaijaMoney #IPO #trending #viral

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Metimfonobong Francis Akpan: Hey bro,can we connect?
Please follow back
Please follow back
clare aririahu: I dey observe. I'm not rushing like others. We have until October.
RT. Comr. Hayatu Deen: I dey observe first because na Naija we dey ooo