Post by MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE (@MrMAN001)

EDUCATIONAL PURPOSES ONLY ๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™โ™ฅ๏ธโ™ฅ๏ธ๐Ÿค
You get 100k - 500k for account now, you fit still start something!
No dey dull ๐Ÿ’ช๐Ÿ’ฐ

5 BUSINESS wey 100k - 500k fit start:
๐Ÿ” Food delivery
๐Ÿ“ฑ Phone accessories
๐Ÿงผ Liquid soap
๐Ÿ‘• Okrika bale
๐Ÿง POS business

5 INVESTMENT wey 100k fit enter:
๐ŸŒฑ Farm crowdfunding
๐Ÿ“Š Mutual funds
๐Ÿ’ต Dollar stocks
๐Ÿฆ Treasury Bills
โ‚ฟ Crypto small small,

NOTE ๐Ÿ‘‰๐Ÿ‘‰ be very sure of whichever you wanna invest with, do it at your own r!sk.
I'm only saying these for an Educational purposes ๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™โ™ฅ๏ธ

No be who get millions dey make money, na who start with wetin e get!

If dem give you 100k now NOW, which one you go do?
A - Business
B - Investment

Drop A or B + which number (1-5) ๐Ÿ‘‡ Let's see wetin Naija youths really want!

#Lekeelekee #100kChallenge #NaijaHustle #NoDulling #MakeMoney #trending #viral

EDUCATIONAL PURPOSES ONLY ๐Ÿ™๐Ÿ™๐Ÿ™โ™ฅ๏ธโ™ฅ๏ธ๐Ÿค
You get 100k - 500k for account now, you fit still start some...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares