Post by LEONARD-G (@Leonard_G)

I been wan go collect hire purchase, Dey ower say I go dey pay am 2million every week.😳na me go buy fuel still do maintenance wetin be my gain.I tell am say I dey come carry am in dey evening where him go see me🀣🀣

I been wan go collect hire purchase, Dey ower say I go dey pay am 2million every week.😳na me go buy...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Gbadebo Chiamaka Goodness: 🀣🀣🀣🀣
JulietUlom: The bike make sense sha 🀣🀣🀣
Rev. Goodidea Sunday: πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ This one na serious business calculation! 2 million every week, plus fuel and maintenance? Oga, where exactly the profit dey come from? 🀣🀣 You for just collect am in the evening make una discuss am face-to-face! πŸ˜­πŸ˜‚

The bike makes sense indeed πŸ˜‚πŸ˜ƒ
Omotoso Taiwo Yemi: Possibly, it doesn't use fuel or gas, it walks freely
Adeyemi: Liar… liar…
πŸ™„πŸ™„
2million every week ❓
Better say sorry so that God go forgive you πŸ™„
King's view: Wahala