Post by Chi Ekpunobi (@AdaEze1)

Is 10pm and some of you are still eating or looking for what to eat ๐Ÿ˜
That is a bad habit oh
May God help you and your digestion ๐Ÿ™

Is 10pm and some of you are still eating or looking for what to eat ๐Ÿ˜
That is a bad habit oh 
May G...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Omotoso Taiwo Yemi: 6:30pm is the best, after that you can eat fruits
Omotoso Taiwo Yemi: 6:30pm is the best, after that you can eat fr
Omotoso Taiwo Yemi: 6:30pm is the best, after that you can eat fr
Omoniyi Abiola: Amen for them
ABUJA_STREETNEWS BLOG ๐Ÿ“ฐ ๐ŸŸ โšฝ๏ธ ๐Ÿ”ฅ: Lol, even the food know say na tinubu be president, so e go quickly digest make dss no catch am
No_choice: Food way man buy for you since 6 as date na this time you de post am .
King Solomon ๐Ÿ’ฒ01๐Ÿ‘‘: I no fit hear this advice ๐Ÿ˜€ abeg Ada go and sleep
Mathew Clinton: Dey play ๐Ÿ˜ƒ
Me wey dey eat by 12am, even 2am self
RT. Comr. Hayatu Deen: So eating is now bad habit, make I die because it's 10pm?๐Ÿ˜œ