Post by Mimi (@umeh20)
My husband said I might quit lekee lekee so we can focus more on making more kids๐
My intentional man๐๐
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE: I support ๐คช
Emzy: So all of una for this app don marry? ๐ฎ
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Okay na
Bye ๐
Bye ๐
AOJ: We go picket this factory wey no get break o! Night Love Coitus (NLC) is enough.๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Deborah Joshua: Gbam
Omotosho tosin edris: your husband most collect your password to dey check maybe you dey visit sometime