Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)
If you reach Abeokuta shout my name three times😹
#LekeeLekee
#Trending
#abby

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
ABUJA_STREETNEWS BLOG 📰 🏟 ⚽️ 🔥: You'll just appear!! Paiiiiimmmm
Omotoso Taiwo Yemi: Try make you see Egbon now
LEONARD-G: Na Abeokuta bustop you dey live🤣🤣
LEKEE VIBE's Fam: Abeg I no get mic for mouth
You no fit hear me
You no fit hear me
Isaac divine ugochukwu: No be lie
Kamcee: Your own long sef just clap twice I go appear
AOJ: Na once I go shout am sef, my ore go know say I dey town. 😂😂😂Be ready for me o; I have a matter at the Federal High Court in October.
Deborah Joshua: I don shout your name even 5times, you no come out. Wetin happen na??
Felix: U don this dude finish oo 😂😂
Comr. Ndudi-Triumph Adeke: This girll😂