Post by Felix (@Monetfx)

Make una see Wetin MTN Dey do me since today ooo…this will last about 5 minutes before uploading

I’m tired already 😟🥹

Make una see Wetin MTN Dey do me since today ooo…this will last about 5 minutes before uploading 

I...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

LEKEE VIBE's Fam: Same here ooo
I don screenshot my own too
Mimi: It's everywhere
Oluwatoba Omolara Oyewumi: Same here ooo
Izuchukwu: I experienced this too
Astonish World Tips: Make use of our own product Glo you said no 😃😃😃😃😃🙃🙃
JulietUlom: We dey the same boat 😭
Mbuotidem Essien: Go appease the god of MTN oo
JulietUlom: No be only you oo
Obi Chisom Christiana: Mtn is no longer representing well
Ndubuisi Raphael Agua: Chai! Sorry, oo. This is could be so frustrating 😤