Post by Izuchukwu (@lekeemonetization)
Old and New Creators, check your WALLET now!
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Omotoso Taiwo Yemi: What's happening there
Linzkits: Weytin happen there
Nkechi Divine: Iyanga dey sleep shakara dey wake am
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: Don't give people pressure 😜
Olufemi Akinola: My app usage is not up to 3 months
ABUJA_STREETNEWS BLOG 📰 🏟 ⚽️ 🔥: You Don cone abi? Wizard
Emzy: I thought the payment na tomorrow
Joseph The Dreamer: You will hear from my lawyer
Adeyemi: Why🙄…
Una don start again…
You sef talk…what did you find in your wallet..I won’t tell anybody 🫣
Una don start again…
You sef talk…what did you find in your wallet..I won’t tell anybody 🫣