Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)

HARD DRUGS no be big boy o! ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Abeg make una take am easy.
You go smoke finish, dey drink garri, chop biscuit or Gala come dey feel like say na enjoyment be that. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Abeg, big boy no be by hard drugs. Na sense and clear head dey make person big boy! ๐Ÿ˜‚
#LekeeLekee
#Trending
#abby

HARD DRUGS no be big boy o! ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Abeg make una take am easy.
You go smoke finish, dey drink garri,...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Emzy: A friend introduced me lately to it saying it's the best way to overcome stress and depression. Is that true?
Izuchukwu: Every youth needs to know this!
Izuchukwu: Every youth needs to know this!
Dr Esther Nsa Akachukwu: Exactly ๐Ÿ’ฏ! Good afternoon my darling Ma.
Reality Check โœ…: No be big boy but person use am becom president ๐Ÿ˜‚
Eleojo Victor Edoka: Well said
Minister of Enjoyment: my sis pls tell dem ooh
Gladden Ngozi: Louder
Agu okey: Nice talk
Okoh Godwin Ekah: Hard drugs the silent killer that fools and tells the victims " nothing dey happen na big boy you be joor". ๐Ÿคฅ Ha that's death oh!