Post by David Onyedikachi (@Mazi_)
This my neighbour pikin dey always find me at the wrong time ππ

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
PRETTY NDAANU LOT: What are you doing inside there πππ
My boy open that door and go inside your uncle inside ππ
My boy open that door and go inside your uncle inside ππ
Paul Foxxman: As the sharpest bhad guy wey u be nahπ€£π
Omoniyi Abiola: Very soon una go have Una own
Chi Ekpunobi: What are you even doing inside there π
RT. Comr. Hayatu Deen: π€£π€£π€£
LEONARD-G: You dey always get doings 2,4,7 π€£
CSO intl: Waiting those shore dey do there
AOJ: The pikin get Bluetooth wey dey receive any auntie shoes wey dem leave for your door.π€£π€£π€£
Dordiase: You self π€£π€£
Buy BOBO Juice to keep am busy.π€£π€£
Buy BOBO Juice to keep am busy.π€£π€£
Omotoso Taiwo Yemi: Just leave him, they will do the same thing for him