Post by CSO intl (@CSO_001)

πŸ˜‚πŸ˜‚ This type of woman go fit carry man enter generator room! πŸ’ͺ🏾🀣 No underestimate her o!

πŸ˜‚πŸ˜‚ This type of woman go fit carry man enter generator room! πŸ’ͺ🏾🀣 No underestimate her o!

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

ABUJA_STREETNEWS BLOG πŸ“° 🏟 ⚽️ πŸ”₯: Na my spec be this o, make she carry me for head abeg
Chi Ekpunobi: πŸ˜…πŸ˜…
Deborah Joshua: Strong woman
Miss Annabel Ossai: Nothing dey there na
EMRYS_08_Evolves: This one fit carry family problem πŸ€«πŸ˜…πŸ˜…
Jacinta: AI
Joseph The Dreamer: Waiting she wan carry you go do for generator room bro
Izuchukwu: As my network no gree mek I see the image now, wetin I go do 😒
Wuraola: Na until she go carry u go where u knw no🀣🀣
Fred kezi πŸ’«: This one non be victual power she get so?