Post by NaijaChoice News (@Naijachoice)

Shebi I advise Frank Lampard make e no follow Coventry City enter Premier League baba no hear.

I tok am say as Frank Lampard don help promote Coventry baba for leave dem find another championship team enter because Premier league go spoil di small good reputation wey e don gather small.

Since Lampard and hin boys come back to EPL, dem just dey swallow goals, play 4 games, lose 4, concede 10 goals without even scoring even if na second hand goal.

Well, time still dey for Lampard to run maybe Rooney fit take over, after next season Lampard fit come meet dem for Championship again.

Shebi I advise Frank Lampard make e no follow Coventry City enter Premier League baba no hear.

I to...

0 likes · 0 comments · 0 shares