Post by AOJ (@OsobaseAOJ)

If you put your mind say you wan earn money from @lekeelekee , you gats to quit your other "jorbs." In just 3 days leave of absence, your 40k PREVIEW go just drop to 2k. Aswear!🤣🤣🤣

If you put your mind say you wan earn money from @lekeelekee , you gats to quit your other "jorbs."...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Izuchukwu: Very soon matter go surplus wey Lekeelekee go dey settle 😂
BIGBIRD⚽️ 📺 📻 🎙 🔥: Hmmm, the way e dey go like this eh, earning is only for the strong o
Dordiase: I don experience am tire 😆 🤣 😂
JulietUlom: You don't mean it 🥹🥹
Mimi: Wow, so una dey get up to 40k? Wow.
Mimi: I dey use eye dey find you since. Good evening sir
Comfort Yako Asala: No be lie Bestie.
The pressure dey create irrelevant conversation just to augment.
There's a limit to what you fit do. Weda money drop or not
He That Loves You Ministry: Ogaju 😎
Udeh Udah: you are so right....
NativeMan: Lol😂