Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

Naija father no dey play o! Him take computer mouse do ultrasound for him pikin, laptop show worm wey don open buffet of chocolates and sweets for the boy belly.

Naija father no dey play o! Him take computer mouse do ultrasound for him pikin, laptop show worm we...

0 likes · 0 comments · 0 shares