Post by Chinelo Jemimah (@Jemi)

No be Lazarus my people ๐Ÿ˜†๐Ÿ˜† na me ooo cold wan finish me for hear.
Is this cold reaching your area Abi na malaria Dey do me so
As nurse wey i be to take medicine ๐Ÿ’Š no be my thing but I can give others e fit be malaria.

No be Lazarus my people ๐Ÿ˜†๐Ÿ˜† na me ooo cold wan finish me for hear.
Is this cold reaching your area...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Omotoso Taiwo Yemi: The man there will help you out, just go to my posts and pick him and you have him from now till you're tired of him.
Rejoice Osunwoke: This one na two Lazarus I dey see like this.
Linzkits: Go find drugs
Linzkits: Go find drugs
Felix: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ This weather no dey smile at all, but abeg no self diagnose. Rest well, stay hydrated, and if the symptoms persist, make you check yourself properly. Your health comes first. ๐Ÿ’™
IPKISS: Chop hot pepper