Post by AOJ (@OsobaseAOJ)
Na wetin person get him take dey shine. "Boy Chicago" use his maximum CSU degree take make statement for INEC. Those wey dey cry say him for include his minimum results from St. John's Primary School, Aroloya, and Government College, Ibadan, dey ask for surplussage. ๐คฃ๐คฃ
#INEC
#LekeeLekee
#Nigeria
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Etiko Abideen Babatunde: abeg na wetin him get him use
Omotoso Taiwo Yemi: Someone that is very wise, Tinubu is the first politician we will have in this country, the second person that I respect so much in Nigeria politics again is Wike, they both learn the job well
Chi Ekpunobi: This is sad and funny at the same time
Felix: Everyone is entitled to their opinion, but public debates are always stronger when they focus on facts, evidence, and respect rather than ridicule.
Felix: In every public debate, facts and due process should carry more weight than emotions, because credibility is built on evidence.
Mild Uchenna: The confusion in Nigeria is much. It is hard to know who is saying the truth.
Comfort Yako Asala: Make town criers just rest ๐
Justina Esomchi: Nothing lasted for ever
YUSUF ISSA: Baba dey avoid wetin una go use drag him leg for court after election.
Instead of the counsels to focus on electioneering palava, Dem go leave am dey talk about school cert.
Baba dey dodge bullet..๐
Instead of the counsels to focus on electioneering palava, Dem go leave am dey talk about school cert.
Baba dey dodge bullet..๐