Post by David Onyedikachi (@Mazi_)

If no be too much home training, wetin go make grown up Man dey knock for elevator ๐Ÿซฃ๐Ÿซฃ๐Ÿ˜ž๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜‚

If no be too much home training, wetin go make grown up Man dey knock for elevator ๐Ÿซฃ๐Ÿซฃ๐Ÿ˜ž๐Ÿ˜ณ๐Ÿ˜‚

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Omoniyi OJ: That's how we roll in Africa
Rejoice Osunwoke: He wants to show some skills
Omotosho Kehinde Seun: Ahhh nawa o ๐Ÿ˜‚ So elevator turn to knocking arena now? Home training and self control just dey on leave that day ๐Ÿซฃ
Comfort Yako Asala: ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Chi Ekpunobi: Too much respect keh
Papa no sabi ๐Ÿคฃ
Gladden Ngozi: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Over training dey worry him ๐Ÿ˜‚