Post by FredMan ๐ ๐น ๐ (@Erudite)
Every scar you get na story.
Every "no" you hear na direction to a bigger "YES".
Every night wey you cry and still wake up the next morning... na that night legend dey form.
The world no remember people wey play safe.
The world remember people wey risk everything for wetin dey burn inside dem.
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Omotoso Taiwo Yemi: Thanks for the word of admonition
Blessing Ojoma Onakpa: True talk