Post by Mild Uchenna (@Milduchenna)
Good morning, my people!
Today na Sunday ooo! My Lagos people, abeg make una drop location for Oblee.
No be every Sunday person suppose stay house dey watch everybody’s status. 😭
Drop location abeg, make I know where to appear looking innocent, as if na coincidence.
Lagos people, una dey where?
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Rejoice Osunwoke: Good morning boss.
Show for my side. Oblee mode is active.😝
Show for my side. Oblee mode is active.😝
POULTRY AND FISHERY: Great morning to you 🌅🤗
Omoniyi Abiola: Good my G. Ones u see location abeg tag me along 😂
Omotoso Taiwo Yemi: Let me rush down to Lagos to join, carry me along
Mathew Clinton: Good morning 🌞
My location is Christ Embassy at Oregun Ikeja, Lagos
My location is Christ Embassy at Oregun Ikeja, Lagos
David Onyedikachi: Happy Sunday my boss
CSO intl: Good morning happy Sunday
Blessing Ojoma Onakpa: 😂 Good morning bro
Comfort Yako Asala: Oya o.
Lagos peeps over to you.. Enjoy 💥
Good afternoon Sir
Lagos peeps over to you.. Enjoy 💥
Good afternoon Sir
Miss Annabel Ossai: Dey come Canary world