Post by CSO intl (@CSO_001)
Na here I dey ooo my LekeeLekee family ๐๐ฅ
No long talkโฆ just give me aboki noodles make I face life again ๐๐๐ฏ
Hunger no get patienceโฆ but aboki always get solution ๐๐

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Rejoice Obiageri Ibe: Some ability sabi this noodles
Mild Uchenna: Na here you dey now
Kamcee: Omor forget sweetness
The kain settings wey dem dey use cook this
If you see an you no go chop
The kain settings wey dem dey use cook this
If you see an you no go chop
Felix: ๐ Welcome back! Make them serve you that aboki noodles first before any serious discussion begins. ๐๐
LEKEE VIBE's family: I no fit chop all this aboki food, I get trust issue
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Been a while since I took their Tea
It's always very different from the one you make at home
Don't you think so?
It's always very different from the one you make at home
Don't you think so?
Inozemhe Jacob Azemobor: It's be a long time
Omotoso Taiwo Yemi: Is he mixing the Energy drink with the tea for you?
Yaro: Omo about 4 years back
Clinton Trend: Facts. Man must wack now