Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)
This one wey marriage just full this year abeg make anybody no marry my husband oo🥲🥲🤣
#LekeeLekee
#Trending
#abby

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Christian Akubo: You are single ryt?
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: You too do quick
Omotoso Taiwo Yemi: I deh here gidigba for you, or they tell you that I don't like or deserve a beautiful lady like you
CSO intl: Just dey there na before u know ur hubby don go
Mathew Clinton: The funniest thing is that, he might just be right beside you