Post by Chi Ekpunobi (@AdaEze1)

Be honest😭

Have you ever gone to an occasion that food didn’t reach you?

Either food no reach your side or “food don finish”.

Were you bothered?😁

Me I like party rice o… e touch me sha🤪🤭

Be honest😭

Have you ever gone to an occasion that food didn’t reach you?

Either food no reach you...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

David Onyedikachi: Omo, I know that feeling.
Especially for someone that loves party rice 😂
Omoniyi OJ: Na you 4k up now. Dem dey do wedding u wear trouser go. If you no fit wear their aṣọ ebi u no get better native clothe to wear
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: Cultivate the habit of eating before going to any party
This will help you a lot and save you from unplanned
Like minds🫂: Yes ooo, is very painful, sometimes a voice inside your head will tell you to start crying 😂😂😂
Linzkits: Abeg... Make i start to dey shoot my shot fast fast...
Rejoice Osunwoke: It happens to me a lot, but I don't bother.
awoere lolo: Hee be like say, were you go today food no reach you oo
Take heart next weekend another occasion dey
CSO intl: Omo na cry I go cry