Post by chrisdave's tv/comic (@chdav)

OMO that's true oo
if dem born u talk say you different..... 😀😀
#LekeeLekee #Trending #Viral #NaijaPride #Nigeria

OMO that's true oo 
if dem born u talk say you different..... 😀😀
#LekeeLekee #Trending #Viral #Nai...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

chrisdave's tv/comic: OMO na truth oo
Chris David: this women for here?? πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£
Chukwuedo Chioma: Abeg I care…if you are not good looking, don’t come near me oh…
Minister of Enjoyment: them know already
Dordiase: No be every looks money dey cover
Omotoso Taiwo Yemi: Money before anything
πŸ„°πŸ…‚πŸ„·πŸ„Έ πŸ„±πŸ„·πŸ„ΎπŸ„ΌπŸ„±πŸ„·πŸ„ΎπŸ„Ό: And in real fact, I've seen hot ladies with big me like this... plenty!
Etiko Abideen Babatunde: na money be fine bobo
Felix: Life has a way of humbling everyone, so nobody should be too quick to think they’re untouchable. πŸ˜