Post by Mummy G. O (@Ugogbuzue1)
No Pretense
Make it real Abeg
#relateable
#reality

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Blessing Ojoma Onakpa: 😂 funny
Lekee Naija: After all, who English help!!!
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: I pray the streets smile at us better in Jesus name
Joseph The Dreamer: Let me use Yoruba to tell you then😃
Mo nife re 👌
Mo nife re 👌
CSO intl: No fake love, make it real
James: I love you .. can u knack very well
Kennedy: If you want to beg for money, just beg for money, abeg! This your grammar, too much untop "abeg dash me urgent 2k"🤣😜🤣😜
Linzkits: You go dey single ehn... You go carry am like banner
Linzkits: You go dey single ehn... You go carry am like banner
Chi Ekpunobi: Wahala🤣