Post by KeFaS page (@africanstorieswithKeFaS)

๐Ÿ˜‚ I just dey my own jeje... next thing, dem say I fit borrow โ‚ฆ3 million. ๐ŸŒš๐Ÿ’ฐ

Abeg, if this alert land for your phone today, you go collect am or ignore am? ๐Ÿ‘€๐Ÿ˜‚
Drop your answer below!
๐Ÿ‘‡
Don't forget to like, share, and follow African Stories with Kephas for more relatable stories, culture, and entertaining content.

#LekeeLekee #AfricanStoriesWithKephas #NaijaHumor #Nigeria #Trending #AfricanStories #Culture #Lifestyle

๐Ÿ˜‚ I just dey my own jeje... next thing, dem say I fit borrow โ‚ฆ3 million. ๐ŸŒš๐Ÿ’ฐ

Abeg, if this alert...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Mummy G. O Page: They said borrow oooo. I no dey oo