Post by Joseph The Dreamer (@oshojoh)

I beg, biko anyone with akpu there?
I need to eat something ๐Ÿ™ˆ

I beg, biko anyone with akpu there?
I need to eat something ๐Ÿ™ˆ

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Chris David: you go cry
Justina Esomchi: Ur soup na so so oil dey inside oo
Lekee Naija: Wetin social media will cause ehn!!
azoh Stephen: I will eat oo
Omotoso Taiwo Yemi: Eat the soup with Semo and thank me later