Post by Miss Annabel Ossai (@Annabel)
I like as Geh Geh betray boys๐คฃ๐
But the wife really look like Bobrisky ๐คฉ๐
#lekeelekee
#Trending
#familyOfLove

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
YUSUF ISSA: Person wey dey craze
Like minds๐ซ: ๐๐๐๐, everywhere go first blurrrr๐
Linzkits: This ine dey craze
Omotoso Taiwo Yemi: I hope she/he not the one
Felix: Una Dey talk ooo
CSO intl: Na bobrisky sister be that oooooo
Gladden Ngozi: ๐๐๐๐ the betrayal enter well. He even gave some of them, certificate of stupidity ๐
But as for the Bobrisky part, Ghe ghe is coming for you ๐
But as for the Bobrisky part, Ghe ghe is coming for you ๐
Augustine Chiagozie: As my mentor don marry na to join him oo
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: You think so?
Emilola Olalekan Daniel: ๐๐๐