Post by Cynthia Ginika Okpatu (@Cyndylyte)
If you never marry , no marry o
Nothing dey for marriage.
If you don marry, no comot o
Nothing dey outside ๐คฃ
Just dey where you dey bro!
No be only Geh geh go dey give una advice.

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Kennedy: U where u dey?
LekeeLekee User: Make I become this celebrity wey I wan be first nothing concern me with marriage again
Joseph The Dreamer: Gehgeh don bobo all of them, now they are calling him out, it wasn't his fault, he didn't tell them that they should not use their brain of course, they choose not to
Kamcee: Geh Geh University
Daily Growth Gist: ๐๐๐๐๐๐๐
Engr Kenneth Okojie: Nja with all their yeyebrities
ka-alenebari numene: ๐