Post by Parent Push (@comfy69)

Una good afternoon ooo, how is our afternoon going. See my Garden egg and Ose oji, all the way from Naija. Very expensive over here that is if you see it. Bon appétit .

Una good afternoon ooo, how is our afternoon going. See my Garden egg and Ose oji, all the way from...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

folarin olatunji: Na wetin dey hungry me for months be dis. Nowhere to get it
Parent Push: My dear na somebody surprise me yesterday with it , you needed to see the joy on my face .
Linzkits: Lets do business... Maybe i can be sending it to you... 🤣🗣️
Promise Hart: Fruit is good
Chi Ekpunobi: I’m really enjoying it here oh
And is not expensive
500naira own make sense
Justina Esomchi: Nwachiukwu udo di gaa na iru kaa chi foo
Chinelo Jemimah: So yummy 😋
For Lagos here is much affordable