Post by David Onyedikachi (@Mazi_)
Hope say na Cancer dey do you oh.
This one you dey throw up. π«£π«£π€π€

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Elizabeth Amos: Belle don enter
Blessing Ojoma Onakpa: Why scared? π
Like mindsπ«: This one na poison oooo, me be belle
Miss Annabel Ossai: Mazi you don finally give her belleπ you must marry her
Omotoso Taiwo Yemi: Continue, weather for 2 results is out
Miss Annabel Ossai: See the result of weather for two
Etiko Abideen Babatunde: na weather cancer ππ
LekeeLekee User: Ask am oo
Comfort Yako Asala: Pepper dem red gang. See Una red combo π€£π€£π€£
Gather us for naming ceremony biko. Free rice for LL Family π
Gather us for naming ceremony biko. Free rice for LL Family π
Augustine Chiagozie: Everywhere go first blur lol π