Post by Eneojo Sani (@ESANI2091)

Your self appointed class monitor is here again!
I just cause big quarrel for X na him I say make I update una with the ofofo here! because una no fit carry last! God forbid!

Our sisters in UK, una dey wait for Naija men wey go do 50/50 like oyibo abi?
Abeg, come back home to marry one innocent village boy wey never hear "my rights" before.
ship am back to UK... train , support , establish am
problem solved!
Who dey with me?
#WeMove

Your self appointed class monitor is here again!
I just cause big quarrel for X na him I say make I...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Gladden Ngozi: Oh, that’s true, self appointed and not self acclaimed. My bad. 😁

Regarding the topic. In a home where couples have understanding, this shouldn’t be an issue.
David Onyedikachi: Exactly 😂